Passing Around : A Freewrite

in Freewriters10 days ago

.

Liverpool wey get European trophy pass for England pass no fit talk like this.

Them go de talk like say they get champions league pass Madrid sef... people wey never even get pass notinham forest.

Still not up to half of my club...make I go find worthy opponent and it's definitely not Chelsea.

The only club wey get European trophies pass me for this group na Madrid, Chelsea should finish robbing shoulders with forest first bfr they can dream of reaching Liverpools level

U just de suffer ur sef for no reason... the amount of final I don even go for champions league and no win am pass the amount of final u don go for ur champions league history

Bros, it's a mistaken identity, no need to beat me🤣🤣

You like wahala oo I no those wey I dey flex on top oo
I need put u for the place u belong shapaly so that u no go trespass next time

Club wey my league trophies alone big pass ther history
Ok, from X app(Twitter), let me bring it down here,to know how active we are here

Sort:  

Congratulations @westernjohn! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 9000 upvotes.
Your next target is to reach 10000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP