Traversing Deal : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

I no say yiu dey drink na.. You say no be only alcohol , I say list the restThat's your perspective and doesn't make it the standardMy reply:

"You dey crase, foolish cow... Sha drop details laidat make I pity u small"If Chelsea beat arsenal today, make Una kuku off Una phone cos Una no go sleep for here. Or better still, kuku remove me.

I don too see shege on top match wey we never playThem dey show u shege for another group, u no get mind to threaten them back 😂 na here u wan come transfer aggressionWo!

Anywhere is good. Una go see shege here. Dem go see shege there.

Everybody must face shegeNa only when Chelsea win, e dey show him self for here or anytime dey talk about arsenal matterEverybody, including a bloody Newcastle fan.. like fucking Newcastle😅😅Arsenal vs Chelsea, Tuesday 8pm -
If the Chelsea that showed up at Wembley turn up here, then Arsenal are in for a game.

However, there is just no way I can trust this erratic Chelsea team to go back-to-back in terms of performance level, especially without Cole Palmer and Malo Gusto - their two outstanding performers since the turn of the year.
Na so Gabriel go collect red card for 7th minute 😂😂