Saying Pass It : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

If any country get wetin them no get na them go sharperly run go that country for negotiation.
U know say Americans no dey like make people get pass themLike I no know wetin those people do them 🤣🤣

And them be neighbors o, very close sote u fit use leg enter any of themImagine country wey states get different time zoneIt's really funny how we think in this side of the world

Person go think say because he sabi blow big grammar, say he sabi book😂Americans no get regards or respect for Canadians o, only God knows why 😂😂
Seem to be confused about what happened between Erik Ten Hag the Manchester united manager and his player Jadon Sancho that caused a fuss in the social media recently.. Could you help him about please.
It's really funny how we think in this side of the world

Person go think say because he sabi blow big grammar, say he sabi book😂. Plenty Americans thing say America is the only country in the worldNa why u go see person wey finish bsc with second class lower for Nigeria go do masters foe that side dey run bossPlenty of them no dey comot from their state

This is a confirmed fact from two different sources

In fact, plenty of them nova enter plane before 😂😂