Giving Answers : A Freewrite

in Freewriters12 days ago

Give us more insight na Papa Ricardo.

What are the benefits that we get for holding?make I edit am for you

Once you receive your nibi, do not pajeet yet oo, dnt be like our minister of Pajeet @⁨Jay⁩ and Co(if I mention names dem go beat Emeka).

Wait till next month b4 u sell.

I don talk my own......

This message is brought to you by Crypto prophet Iro

                                 .................... 🪂🪂🪂🪂Una no suppose dey complain. Na we wey dey  collect $100 suppose get issue with gas feewith the kind stress dem give us .. can they still reward stakers sha?them dey behave like say dem regret their action of farming initiallyI did OPBNB tasks. Criteria don come out? Opbnb suppose sup for me.Sir, i haven't heard the names of these backers before. 

You sure them be backers tru true? 🤣😂😂😂😂But na the farming make their name spread like virus locust abi how them dey talk am? Dem be yeye peopleHave trying to mint the entry pass ntf, it's been showing 'minting error'.