Getting Right : A Freewrite

in Freewriters12 days ago

Poch get problem ... Did you notice when fodem loose one ball. You see as Pep para for am.. My coach dey clap for Jackson up and down.
Clear penalty
Even Grealish was laughing after that decisionMe sha know say the blame is more on the players, not coach

If na to criticize poach, u know say no one for here do am reach me but I know wetin I watchYes sir.. Go check line up abeg.. No lemme break your headWho una want make he put na

Broja?

The entire frontline off, why e be so should be the question.

My no 1 problem na using Gallagher for wing and leaving Jackson on the pitch