The Effect : A Freewrite

in Freewriters • 11 days ago

If no be Juju how Bruno Fernandes and Harry Maguire go get injury 3 games to end season when their club needs them de most? 🤣He wan fly pass in Destiny 😂💔No be every question u go answer o 🤣 some questions the whole 4 options de wrong 😂U read wetin he talk at all?

He said "he no lie sha"

Meaning I dey on track to ur comment

U dey tag am dey find solace 🤣🤣U no fit stand for ur club just like as ur club can't even stand at all

Handicap club 🤣🤣People dey troll Newcastle, Man United fan too dey talk 😂Naaa...

He never reach..

If them qualify 5 times them go still comot for group stage 6 timesChelsea get every right to troll cos they are going to Europe already

Allow those wey dey go Europe talk 😂When Chelsea no go Europa them no talk abi ?U see them talk since?

But as Europe don sure, them talkChelsea dey go Europe already na

Club world cup