Heartbreaking : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

I only kept up with scores then...but it was heartbreaking...the joy wasn't there.
Not just Arsenal but matches I sha come across and I dey freeUnited fans don forget say them get match today?

Even during arteta first year...na only when we win I dey watch replays.

Especially if I just cut my nails na that time error dey choke passIf any country get wetin them no get na them go sharperly run go that country for negotiation.

And the man go dey smile to camera for interview...give cunning hints. Everybody go hype up.

Still remember day guy wey die goal...see eh..those draws are annoyingHehehe ..Chidi for illasa...if you dey read this thing...that jersey wey bros Ogbos dash me wey you still...e go hang you for neckU remember one Arsenal jersey wey resemble Ankara?

Na when United beat Arsenal that disgraceful beating na him I buy am 😂😂Go dey chop 0-6, 8-2. Dey draw matches wey we dey win. Chai..

But then sha was going through some stuffs and I no allow arsenal add to the grief😄Omo, me watch o

Na then I even prove to everyone then say I be Arsenal fan 😂😂

But as times go on, like recent times, I just feel say let me do one more turn for my football fans hip.

Sort:  

Congratulations @lunarharmony! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You published more than 90 posts.
Your next target is to reach 100 posts.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Unveiling the BuzzParty Meetup 2024 Badge